LyricsBuzzingLyricsBuzzing

C Me Lyrics

A to the Z to the A to the Z to the E E (Bless me, jah bless me) Eh, See me I dey count my blessings See me I dey pray to God everyday that I wake See me I dey make more money See me I dey make more brain everyday that I wake See me I dey make more see me I dey make more See me I dey make more brain Tori mo n gbono lowo mo n shano lowo Omo ton muno lowo ye ye I got fire in my mouth dragon Sip Hennessy pelu loud (hss) drag on Pull up in a porshce, escort wagon Money in all pockets so I sag on God father do you gather I got a shawty for the road tell me who′s badder All I care about is money no be who's badder Money driving me since 09 Oshey my Uber See I′m mavin the money like I'm don baba Talk about Baba just dey bless me sha No canter you don't fit in my bata My guys dey fit 100 no come throw banter eh To the times wey I dey sapa Gbe legedes lati phase one de osapa See me I dey count my blessings no fuga If you no like me that no be my problem sha eh See me I dey count my blessings See me I dey pray to God everyday that I wake See me I dey make more money See me I dey make more brain everyday that I wake See me I dey make more see me I dey make more See me I dey make more brain Tori mo n gbono lowo mo n shano lowo Omo ton muno lowo ye ye O n gbono I′m hotter than fire Phobia check bazooka n jawon laya jo God abeg make my mother no cry ah Keep them safe make them see when I go viral Bami gbowo mi ko kanmi You wan come dey claim my homie you be dummy You can never be on my team you go dull me You no be my problem sha so ko kanmi you dummy See me I dey count my blessings See me I dey make more money lojojumo See me I dey make more brain Daily I dey count my blessings I′m not a fool mo eh See me I dey count my blessings See me I dey pray to God everyday that I wake See me I dey make more money See me I dey make more brain everyday that I wake See me I dey make more see me I Dey make more See me I dey make more brain Tori mo n gbono lowo mo n shano lowo Omo ton muno lowo ye ye Mo n muno lowo ye ye Omo to n gbono lowo ye ye O n gbono lowo Mo n shano lowo Tori mo n gbono lowo ye