LyricsBuzzingLyricsBuzzing
🎵

E Choke

Chuvano feat. Graham D

2:498

E Choke Lyrics

Spiritual Spiritual Lemme take you On some Caribbean Oh lo lo lo If no be you uh uh Chuvano (Hand e Dey for up) And Graham D D D Baba Baba God My hand e Dey for up oh yo (Hand e Dey for) (Hand e Dey for up Iyo) On the mic I wanto sing a song oh yo (Major on my mic) Cheiiii (Major on my mic) Say If no be you Dem for don do me juju oh yo (Gbeke) (Otumokpo no work oh) Say If no be you God oh Dem for turn me to mumu oh yo Spiritual Dem Dey see am E choke now E choke (Dem don Dey feel am) E choke now E choke (Opor por por por) Omo E choke now E choke E choke now E choke (Hand e Dey for up) See I no get time for negativity (Never) No Negativity I live my life with positivity Plenty positivity Anybody bring bad vibe Anybody bring bad vibe Na to Comot e teeth oh Anybody bring bad vibe Anybody bring bad vibe Nna they cannot defeat oh Dem Dey see am E choke now E choke (I go comot your teeth just now) (Dem don Dey feel am) E choke now E choke (Opor por por por) E choke now E choke (No be juju be that) E choke now E choke (Hand e Dey) (Hand e Dey for up) Graham D D D Baba They don′t believe All the things wey dem see now I believe say the blessings are real Cos Somebody call my papa Somebody call my mama Make una tell am say We don geti raba oh No way, no way When I no get nobody look my face One way, Always Na God Dey bless me always Now e choke now e choke Dem Dey think say na joke E choke now e choke Back then I remember when I been broke oh Dem Dey see am na E choke now E choke (Dem don Dey feel am) E choke now E choke (Opor por por por) Omo E choke now E choke E choke now E choke (Hand e Dey) (Hand e Dey for up) Chuvano And Graham D Baba Ahhh Major