LyricsBuzzingLyricsBuzzing

Mercy Lyrics

AG Baby carry body-body, oh-oh, ah Bad Boy Deks no dey worry-worry, oh-oh Open my eyes, show me who dey for me Make I no dey pop Rosé with my enemy Scatter them far away across the seven seas Helper wey dey disguise na principality Oh, Lord have mercy, mercy This fake love don dey plenty, plenty Dem dey try do man dirty, dirty Jah, Jah, ma je′a sh'esin, sh′esin, yo-yo Who born the pesin, pesin Wey wan cross me? Make dem try me, try me Red eye, Red eye, no more paddie, paddie Can't kill my light, I'm sorry, sorry, oh-oh When I show, make dem make way, make way When I show, make dem gbese, I-I go dey pose I go denge-denge, I go dey pose Dem go wakakurukere When I show, make dem make way, make way When I show, make dem gbese, I-I go dey pose I go denge-denge, I go dey pose Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere) As you can see, I′m just beginnin′ And I trouble nobody So make nobody bother me (make nobody no bother me) As you see me, na God dey fight for me Nobody touchin' me Can′t stop my destiny Wetin I do, do, do? Shey I be your telly, your daily news? Been a long time man and I paid my dues I'm premium now, so I pick and choose Ni ita faaji won mo bimo she je Bad Boy Deks, I no apologize Bet on myself and I′m rollin' the dice Kilamity, kilamity o (kilamity, kilamity, kilamity) Oh, Lord have mercy, mercy This fake love don dey plenty, plenty Dem dey try do man dirty, dirty Jah, Jah, ma je′a sh'esin, sh'esin, yo-yo Who born the pesin, pesin Wey wan cross me? Make dem try me, try me Red eye, Red eye, no more paddie, paddie Can′t kill my light, I′m sorry, sorry, oh-oh When I show, make dem make way, make way When I show, make dem gbese, I-I go dey pose I go denge-denge, I go dey pose Dem go wakakurukere When I show, make dem make way, make way When I show, make dem gbese, I-I go dey pose I go denge-denge, I go dey pose Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere) Tell me who dey for me Make I no dey pop Rosé with my enemy Open my eyes, show me who dey for me Make I no dey pop Rosé with my enemy