Charm Lyrics
London
Another banger, banger
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga oh?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah
Surfre with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee
See body oh (see body, see body oh)
Egbami oh (egbami, egbami oh)
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Me self, me oh
Me, I don jam wetin pass me oh
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga oh?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must
You too dey form with this love of a thing
Baby eh, let me, let me
Me, I get pounds for you, you wan dey do like say eh
Naira no dey help
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh
E no dey bend
Oya, follow my command
Baby, do like I do
Baby, front and back
Baby, boombah ka-boom-boom, soco, ah
Surfre with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga oh?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body, I must soco, ah
Surfre with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your hmm
Come, make I drive this your jalopy