LyricsBuzzingLyricsBuzzing
Katapot

Katapot

Reekado Banks

4:01761,488

Katapot Lyrics

Reekado... yeah It′s Don Jazzy Ye... eeee. Ye If dem like make dem fire katapot of envy Dem throw us bomb of Jealousy Dem stand dey eye our progress See dem no fit put asunder Ye, ye. If dem like make dem fire katapot of envy Dem throw us bomb of Jealousy Dem stand dey eye our progress See they cannot stop our love oh See no be me fine pass Oh my pretty baby girl Still you stand by me Even though I make you vex Oh why Why you love me like this Tell me why baby why I deserve this Oh ah! My baby baby ah? Hmm hm hmm Mo gbo pe kikan kikan Ni o kan ju My baby baby no dey kanju Even when your friends dey ranju As you dey good dem dey mon' ju You still respect my hustle I count on you, u no dey burst my bubble Ehhhh Girl, there will be no me Without you by my side How I want take survive How I want live this life Now only God go fit decide Na you wey dey burst my bololo dada(dada) Yea ahh... If dem like make dem fire katapot of envy (of Envy) Dem throw us bomb of Jealousy (jealousy) Dem stand dey eye our progress (our progress) See dem no fit put asunder (asunder) If dem like make dem fire katapot of envy (of envy) Dem throw us bomb of Jealousy (of jealousy) Dem stand dey eye our progress (our progress) See they cannot stop our love oh (love oh) Oh baby I will tell the world, you are my lady Nothing dem fit do my lover They cannot put asunder No never So happy oh... Na me and you forever And the day after Oh oh uh uh Oh baby, dem no know (dem no know) Oh we almost give it up (give it up) Oh we never had it all (had it all) Baby, baby, dem no know (dem no know) Se bi aye lon′ pariwo (pariwo) Baby, I love you gidigan (gidigan) Oh hy hy hy... Oh hy hy hy... If dem like make dem fire katapot of envy (of Envy) Dem throw us bomb of Jealousy (of jealousy) Dem stand dey eye our progress(our progress) See dem no fit put asunder (asunder) If dem like make dem fire katapot of envy (of envy) Dem throw us bomb of Jealousy(of jealousy) Dem stand dey eye our progress(our progress) See they cannot stop our love oh(love oh)